You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

I don happen again oh! Make una come oh! @fasacity, @hivedeb, @chdistickz follow me as I dey go this party wey Sam prepare for us. Happy weekend sweet Nigerians. I love guys die! Hahaha 😄 who don miss me since last weekend? Talk oh, make I know my darlings for here. Hahaha 😄. Nkem, I dey for your domot dey wait for you.

Sort:  

Thanks for the invite dear, hope chicken dey for this party?