Make we just accept wisdom e go shock u say u get money or plenty things dey around u wey fit bring money but because we know no na him cause am
You are viewing a single comment's thread from:
Make we just accept wisdom e go shock u say u get money or plenty things dey around u wey fit bring money but because we know no na him cause am
As we nor wise so na make we dey choose money so, lolz 😅.
When you don get wisdom and I get money we go do trade by barter abi how you see am?
Vawulence
Yes oo, confirm vawulence 😅
Commot, E nO Go Work. Carry your money Waka. Leave wisdom for us. Abeg
Well, it was two options for a reason, you either for one or another. I know I don't have wisdom but what's the use when it's just a filthy rag before God?
What a wise saying!!. Money is all around us. But, lack of wisdom blinds our minds and eyes. For sure, we need wisdom to make money but don't need money to be wise.
Thanks dear for supporting the good option
Am always on the side of truth. Let's hive on baaby