Sort:  

Hahaha 😄. Olonger. You too like good things. 🤗 You sure say no be me go come first. Maybe I will delay my own rice so that I go chop your own first. 👐 Happy Sunday sweet heart.

I gree say I get olonger, sha just keep my choppingsons.

Am on rice strike for your sake

You no feet. You must cook rice tomorrow. Infact, I won come weekend. See me for your gate oh! 😄😄😄

Hahahaha, i gerikwe nke mmanu?

I ga eri biawa

No thanks. G/oil. I no dey come.

I am seeing and hearing rice and stew 🍲 here, please where is it happening oo 😂

Hahaha 😄. Is happening in your house. Tomorrow Sunday rice nah. See, make sure say you dm my own oh! 😂😂

Hahaha.
Noo
I need party rice

Where is the party happening? I don't mind taking the available car to Lagos. 😄

You never reach house....still passing cos I haven't seen your hand or is it just me?

Hahaha, I dey come

We are still graciously waiting for you, comrade..

Lol, I don show since ogbeni

Oh, I see you..!😎

Babe... passing by lolz
Come home abeg, we need you here mummy 😂

Hahaha, if you eat this mamas food eeeeh....

Am home already...wetin you cook?

Hahaha
Semo with bitterleaf soup 🍲

Abeg serve my own or make I serve myself?

Happy Sunday

Hahaha
No wahala
Wait for it😅