You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace β’ 2 years ago Because you self na king and queens π. Make e load well oo, hehe
Awww I'm blushing ππ€£
Dey play
I like playing π
Ahhhh lol, your mate Don marry for north you dey here dey play lol
Shey you say na for north? I nor dey north ππ
Heheh so na why you dey ply ehn???
Men don dey finish oh, grab one now before you dey in triangle lol
π€£π€£π€£
Nor worry, I go grab myself...
I pray, men Sara full everywhere, just dey play oo π
I wonder sef oo π€£
She nor dey rush, na them dey rush π
Ahhhh see them sofo
Ehn naw π€£
We know, you nor need to loud am π
She's a player π
Lol she got it from me
Yeah, make ona just dey play π
Happy blushing ma'am π€§
Hehehehe dey play too
Hahaha, it's fun to play jhur π
Ahhhh you go see
I nor blind before Sha π€£