You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parenthopestylist (74)in Speak Peace • 2 years ago Nor be lie, abeg I never see the red carpet oo, I don ask sir Steven to go back first 😂
🤣🤣🤣
Red carpet don change color
Make ona waka for ground like that
Hahaha, why you like to dey buy cheap things sef? And you get mind dey choose wisdom oo, just dey play 😂
Na money I choose joor
Oh really! Thank God oo, hehe.
Am with it. You're careless. You left it under rain that's why I took it away. Just go home before I set my eyes on you now.
Haha, that rain fell at the right time, I've already reached at home, lol