You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

Blast! So it's north California that has been hiding you from us? Wow, just dey play oo, see the reason why you really need to choose money so that you go really go to North California soon, hehe.

My dear I totally agree with your choice oo, abeg who wisdom help oo? Even king Solomon when get wisdom first before money we see how he take end up, na me wan come get mind go be Solomon 2? No way, lol.

Sort:  

Lol, Solomon no know weytin him dey do lol..
I dey California true true oh

Wisdom na your mate? 😂

Ehn, okay oo, abeg buy chocolate bread come oo, hehe. But Wait oo, na California you take dey cook the rice so? So na boy boy you dey even dey do for there? Eya, you really need the money oo 😜🤣