Sort: Β 

if you put beans for fire, how many hours e dey take before e don? so now you know say beans sef dey vexed😁😁,
clap for me na

πŸ˜†

Oya applaud me o😁

clap clap clap clap clap clap

πŸ€—πŸ€—πŸ€—πŸ€—

πŸ˜…πŸ˜…

Abi nauπŸ˜ƒ

We have applauded you oo, you really tried πŸ‘πŸ‘.

Thank you oooπŸ˜‰πŸ˜‰πŸ˜„

You're welcome dear

As in ehn, this girl will nor kill us with explanation 🀣🀣

Abi IπŸ€£πŸ˜†

Yes oo πŸ˜‚

πŸ˜…πŸ˜…

Hehehe

Treasure πŸ˜‚πŸ˜‚, I sight this your beans vs anger illustration πŸ‘

Welcome mama, you sabi road o

Nor be small, she Sabi the road gon, lolz.

Yes o

Hehehe

Mama , πŸ˜€be enjoying o

Hahaha πŸ˜‚
D road straight Wella πŸ‘

πŸ˜…πŸ˜…πŸ€£πŸ€£

As ehn, na top notch oo 🀣

Nothing wey I no go hear from this engagement
It's getting interesting shaa πŸ˜‚πŸ˜‚
Learning continues

Hahaha, as in ehn, we are learning and growing πŸ˜„πŸ˜„

Hahaha πŸ‘πŸ‘you are famtambulous with that explanation, lolz.

πŸ˜†πŸ˜†πŸ˜† no be small famtambulous

As in ehn 😁😁

πŸ˜πŸ˜…πŸ€£

Hehe.

Abeg I dey church chat you later

Who knows? Instead of taking water to chill anger, Maybe immediately putting beans on fire is a better alternative. πŸ€”

πŸ˜‚

Lolz 🀣🀣