Some Nigerians kuku never ready dem still dey campaign for tinubu and atiku...
God abeg we need better change
You are viewing a single comment's thread from:
Some Nigerians kuku never ready dem still dey campaign for tinubu and atiku...
God abeg we need better change
No be only change, atink buhari give you change, you still want more.
😂😂💔