You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"

in Speak Peace2 years ago

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂
Laff wan kee me here...

I disagree with yo joor.. Me I only talk at home when it is necessary but, I no kon understand the reason why nobody gree confess even as I dey shout dey para... God dey sha😂😂

Sort:  

Hehehehe 🤣🤣🤣 lol dey fear you aswear 📸📸📸 I see am sef hope fire no come out from your head hehehehe 🤣🤣🤣🤣🤣

😄

Heheh 🤣🤣🤣🤣

Foxy is crazy really 😂😂

Hahaha, as in ehn because you say if na you them for collect oo, hehe.

Heheheh you don start to dy enter me again you this girl hehe 😊😊

Hahaha, but na true na 😅😅

Your sisters know you better for that aspect nai make them nor wan confess make them nor collect 😂😂

😂😂😂
E weak me o

Hahaha, as in ehn 😂