@hopestylist ah! you don't know the song...Eeyahh...lol
Heheh 🤣🤣🤣 weytin I no sabi for this world heheh 🤣🤣🤣🤣,na song wey popular na ..
Mr Sabi man @quduus1 Your head dey there...I hail you.😄
@hopestylist ah! you don't know the song...Eeyahh...lol
Heheh 🤣🤣🤣 weytin I no sabi for this world heheh 🤣🤣🤣🤣,na song wey popular na ..
Mr Sabi man @quduus1 Your head dey there...I hail you.😄
Wagbayi Omo iya mi hehehehe 🤣🤣🤣 lolz do yo understand that heheh, that is Yoruba oh, heehhe you are now lost heheh
Lost ke, mo wa pe lu e.
We don't get lost in the corner LOL
Heheh 🤣🤣🤣🤣 oya na opp commot body no Join body if you join body you collect hehehe 🤣🤣🤣🤣
Hahaha, e shock am oo 🤣🤣
See you, seems like you jam rock means oo 😂😂
Heheh 🤣🤣🤣🤣🤣
Yes oo
Me I'm not learning it oo, better come and teach us oo, after all you started it, lolz.
😂😂
Hehe.