Stylist, you too much for this mention
As for those wey like play make una continue dey play o but make una no play when election time reach sha
@quduus1 shey u hear sha 😅
Stylist, you too much for this mention
As for those wey like play make una continue dey play o but make una no play when election time reach sha
@quduus1 shey u hear sha 😅
Hahaha, you are welcome sir, it's my pleasure to be the one to call you here. Me sef I go just dey play oo, play nor dey taya me 😅
I see am wella
Lolz, issorite 🤣