You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

Sharp one indeed. I like this kain topic like mad
MONEY vs WISDOM
omo, any average Nigerian go sharperly answer say na money o base on the way things are are 😅 in dis country.

But then, critically engaging the topic and looking at the intricacies therein, I think I will actually chose WISDOM.
reason be say, money dey finish anyhow when WISDOM no dey. If person get WISDOM, person go fit factor ways to use get money. Therefore, I feel say WISDOM na like the primary substance on which money sef go fit dey established. Na my own be that sha.


But I see say my lady @hopestylist don choose money, me I com dey even confused now 😅 Sha make I see wetin my other lady @jmis101 go talk for this matter.


Me I chose WISDOM and d koko b say na e go profit me pass. Una thank you for this topic oOn a special note I dey invite my critical ogas @onos-f and @wizj to come shook mouth for this matter.

Sort:  

Me I will go for money oo
Even if wisdom no dey as far as money dey in abundance, na to dey spend am dey live life.
But in all the balance of the two is the best of it all.

Omo u like money sha 😅😅

Wisdom is the way, the truth and.. 😅

My brother and the life ooooo
Ur head dey there 😆

😂😂🙌🏾

How will wisdom profit you? Funny question right? But you know I don't have wisdom na money I need, lol.

True Wisdom is what we get when we study the word of God and that means we are going to look foolish in the sight of man but not God, hehe.

I know you know the most important sha, you just dey wain us for here, lols

We get wisdom from our study of the Scripture and indeed we may look foolish in d sight of men but not really all men
Some still get sense. Lols

I'm not joking when I said I will go for money sha, hehe. Wisdom is important and so is money, we just have to have a good reason for going for either of them.

Shew!!! You mean sha
E b like SAPA don too show u, hehe
Na true u talk sha, we gat to have good reasons for whichever choice we make