Sort:  

Eggzactly o
I never understand why people dey choose wisdom first make them for fit spend the money well

Shey them nor sabi how to spend the small money wey them get well ni... Make them dey play 😂

All those going for wisdom are brainless. Hahaha 🤣😂

Hahaha, let's pursue money. Why are we here on hive? If not to make money. Who no love money?