Sort:  

Ohhh chimooo🙆🙆🙆 (omg)
This babe don vex ooo🤣🤣

This country will not frustrate me abeg, I can't deal, if I can, eventually I will though.

Online dey nah
You fit ask questions how dem dey do am

Abeg make them leave me

😂😂😂😂lol
We leave nobody

You go come carry go back because I no Dey disturb myself again

😂😂😂😂give me location

Bayelsa

ah..that place for GEJ, how is he doing? I heard he wanted to rerun sef.🚶

Online wey don close..

How far baby?I am back o 😁😁

I thought they extended it to 30june abi nah normal one

Welcome back big baby💕

Oh that baby sounds thrilling 😁😍

Lol, e don tay person call you that abi?