See this Biafra thing nai make I no even want Peter obi, hope e no go do anyhow if e enter cause ill just japa.
You are viewing a single comment's thread from:
See this Biafra thing nai make I no even want Peter obi, hope e no go do anyhow if e enter cause ill just japa.
Aiswer and that true oo.
Omo
God abeg🤲 save naija
😆 you never see anything
This country na cruise
All of them get hidden agenda.
Na cruise we dey for this naija..😂
I swear
Because other tribes are worried to the extent that the ibos in lagos were not allowed to get a pvc in alaba... Like they literally kept them waiting, then drove them out that they can't get pvc...becaudse of their tribe..
Like play like play they won start small war
Tell me that this did not happen..
What???? What a country 🤭🤔
It did o
We should be worried because me I be Nigerian no be Biafran oh
Well everyone is entitled to his or her choice.
As for me, I move!!!
We movvveeee