You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #28 - "Voting In Nigeria"View the full contextView the direct parentkhaleesii (70)in Speak Peace • 3 years ago Abeg make them leave me
😂😂😂😂lol
We leave nobody
You go come carry go back because I no Dey disturb myself again
😂😂😂😂give me location
Bayelsa
ah..that place for GEJ, how is he doing? I heard he wanted to rerun sef.🚶
You heard fake news oh
Nah, i didnt..he wanted but didnt further the plan
I guess those wey get sense talked him out of it
Lol, na there i dey school na
I know 😆
Lol, how you talk know?