You are viewing a single comment's thread from:RE: Introducing @Sam's Hangout | Promotion For Nigerians on Hive: Engagement & SupportView the full contextView the direct parentksam (71)in Speak Peace • 2 years ago And some of us can cook better than many ladies, but we don't like making noise about it.
True talk!
I'm not agreeing from experience though 😅😅
Yea
I just know you know say I sabi cook na why
E remain make you taste am
I go do you longer throat taya 😅😅😅
🤣🤣🤣🤣
Abi you go beg me to eat
Me wey nor too dey like chop before
You go be like "Oya just taste small nah" 🤪🤣
See am ooo
She Don dey fantasise when she neva see the food sef
See wetin my cooking skills fit do shaa
Wonders!!!
See as you dey show yourself, @merit.ahama is full of surprises oo 😂😂.
And you are under estimating me? 😏
No I'm not, you know I will never do that. I'm sorry if I did 😪.
Posted Using LeoFinance Beta
Hahaha 😅😅
😂😂😂😂😂
Ksam, no doubt... seeing is believing
You Gerrit? Lolz
Me I no dey talk too much sha
Na why I like myself
Hmm, na so.
He doesn't gerrit, hehehe.
@ksam Yen Yen Yen, you cannot cook to save yourself!
Someone just wants to taste my food since we are in this same Lagos
@ksam you wishhhhh
I will not give you ntooor 😅
Getat🤣
Longer throat 😅
It's too much sha
How's your weekend going
Be there deceiving yourself, lolz.
Longer throat you sef 😜😜😜
Na me you dey call longer throat abi? No worries, time will tell 😒.
Posted Using LeoFinance Beta
Hahaha 😅😅🤓
You are absolutely right, I agree with you 👌.
Please make noise only when we taste it😂
Na wa ooo
It is well
This one this downvote keeps following you, have you done something about it?
Awwn, so caring ❤️.
Awwwwwwwwn
awwwn
Look at his mouth like Awwn 😁😁😎.
Posted Using LeoFinance Beta
😂😂😂😂😂😂 you said keep following me biko
E no dey follow me
I'm sha on blacklist so when i get fo a specific time,they will remove it
It is well.
Yes o
Smiles 😊
Posted Using LeoFinance Beta
Smile well
"Specific time"
Did they tell you, or its up to them to determine?
Yeah, i have already appealed
Alright, it's well
Yeah, that you for your concern
At least you care😉
Hahaha, abi oo 😅😅
Yes o