You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentmercysugar (64)in Speak Peace โข 2 years ago Aaaaah you for go her house na make you collect wotowoto from her husband๐๐๐
Hehehehe ๐คฃ๐คฃ her husband na my oga na so I no fit chop in eye ohh hshsjejej I get mouth but I no get mind hehehe
Better ooo๐๐
Hehehehe I no dey pass my boundaries hehehehe ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Hehehehe ๐คฃ๐คฃ๐คฃ you self Sabi good things hehe ๐๐๐
Which your Oga ๐๐
Eng uche is my boss
๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ
๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Make he come and see
Experience is the best teacher
Abi๐๐
Sure babe
He go collect ๐