You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago I dey wait you 😂
You don turn pastor lidis oo 🤣
As in ehn 😂
Nor mind this girl, she just dey give me inspiration anyhow 🤣
Wisdom wan finish her naw, hehe. Make she dey give us more wisdom inspiration, I'm enjoying it 🥰
Abeg o
Because me I don choose money so
I go add her wisdom join my small one take grow my money 😂
As in ehn, na so e just be oo, we money so we go fit buy their wisdom, hehe