You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace โ€ข 2 years ago

Them nor dey wise finish o
Why you think say you go nor go spend your money well if e come? ๐Ÿฅฒ

Me I nor dey think like that sha, na make we get wetin them dey call dream and working towards it... If the money show, you go know wetin to do with am

Sort: ย 

Make I allow u win

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Na competition we dey before? I didn't know

Omg if you no get wisdom nothing you want use the money doo..
Na wisdom dey make you dream first..if not you suppose just no reason anything for your life.. Even to work self you no gree work

Exactly the point na... I have enough wisdom already that's why I'm asking for money ๐Ÿคทโ€โ™€๏ธ
Let's face it, it's just a question

Don't you earn money right now? How do you spend it? Do you do so foolishly? You're not the wisest but it doesn't mean you're foolish not to what your money should go into.

No one is saying wisdom isn't important, we all have different level of wisdom already... So yeah, I'm choosing to choose money in this question ๐Ÿ˜Œ

Your very much right baby girl..
But still wisdom Comes first.
If you don't have wisdom there's no way you think of leaving your bed at all. Money will come and go but wisdom remains

Money won't go if wisdom is applied and I'm saying I have enough wisdom to maintain money given to me ๐Ÿ™‚

Oya I give it to you... You win๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„

Better ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ strong girl..