From wetin you talk just now, you don already know how to manage your money with wisdom... Which wisdom you come dey go choose again? You be second Solomon (not possible) 🤣
Me I choose money o
I get enough wisdom to use the money well... Them nor dey wise finish normally
🤣🤣🤣🤣 this girl want kill me with laugh
😂😂😂
Lemme alone o
I don talk my own
If the money dey somewhere, make ona give me abeg... Take wisdom, I dash ona 😂
Money it is for me because wisdom is something that we get on a daily basis, hehe unlike money.
Hahaha but u na boss lady 😂😂
How na? 🤣
Eggzactly o
Yes oo, na so e be 😁
Who dash monkey banana. Can you tell me the quantity you received today? Hehehe
If you don't know you don't know and like you said, who dash monkey banana, hehe. I just know that we get wiser every day if not every time.
Na me hold the money. But no expect say I go give you because, you no get brain. First of all, request for wisdom. Then, all other things will be added to you.🤣😂🤪
Nothing like that, gimme the money first... Wisdom go surplus later 😂
The matter get as e take be Sha, hehe
She still needs wisdom Sha because she never know say na money she need pass, hehe
Ahhh that one loud 🥲
Abeg make e nor loud oo 🤣
Hmmmmm, this your talk chuk me for body oo. Easy naa
Eya make e nor choke you too much oo, this is a vawulence hangout but she said that's what she needs Sha.
you don like money already... Nothing fit make you choose wisdom...
🤣🤣🤣
Lemme alone o Boss
Wahala no come too much laidis 😂
E never even too much, I ready for all of una 😂
This week ehn, I no wan drag 😂
Better 😂
O boooy, see you see decision!! Dey ask you the one you get and the one wey you no get? Na now I see the reason why you been de fail and repeat classes. Mind you.
🤣🤣🤣🤣
Lemme alone o
Is e your decision?
For where? Am just sympathizing with you.