You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Why my name dey among Kings and Queens name? 😎😌 My advice dey load...
Because you self na king and queens 😂.
Make e load well oo, hehe
Awww I'm blushing 😊🤣
Dey play
I like playing 😝
Ahhhh lol, your mate Don marry for north you dey here dey play lol
Shey you say na for north? I nor dey north 🙄😑
Heheh so na why you dey ply ehn???
Men don dey finish oh, grab one now before you dey in triangle lol
I wonder sef oo 🤣
She nor dey rush, na them dey rush 😂
Ahhhh see them sofo
We know, you nor need to loud am 😌
She's a player 😂
Lol she got it from me
Yeah, make ona just dey play 😅
Happy blushing ma'am 🤧
Hehehehe dey play too
Hahaha, it's fun to play jhur 😂
Ahhhh you go see
I nor blind before Sha 🤣
Heheh playful merit
You and this play when e be say na you play pass 😏
Heheh lol oh I be yah boss but you don dey pass me
I nor go even fit pass you self
Ahhhh mama why na, gimme money na
Tell he make she call demons, he fit dey there you never know..
Wahala o