You are viewing a single comment's thread from:RE: Sam's Hangout Week #53 - Summary / WinnersView the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Nor mind am, he nor know say them suppose show respect to person wey don dey since 😏 I dey come, make him pay first
Says who oo? For here overtaking is allowed, na small small tithe them go dey pay, hehe
No wahala, I dey with you 😉
Lol the tithe paying nor bad, I rest my case 😁
Yes oo, in fact na to dey find who wan pass us sef 🙂
My great teacher is happy though ☺️
Very happy o 😂
Lol😌