You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace โข 2 years ago ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ Abi o Na who nor get sense, dey find sense Wahala ๐
๐๏ธ๐๏ธ๐๏ธ
๐คจ๐คจ๐คจ
You wan start vawulence early morning ๐
I don start am since self ๐
Issokay, kontinue ๐
Pls return your sword ๐ก๏ธ. Or you need the money?
I no get. So, I am going for wisdom because I will gather money with it even if na stealing and scamming ๐คฃ๐คฃ
Ahhh I nor know before say you nor get sense o ๐ฅฒ
Abeg choose wisdom
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Trouble maker everywhere. I don see your hand everywhere.
๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ
I ready for all of una wey dey choose wisdom ๐
๐
Do your worst. Am waiting for you
I don run since o ๐ฅฒ๐
Thank you, merit is just a bag of trouble ๐ตโ๐ซ๐
So obvious she is ๐คฃ
Just a bag? Thank God not a tollrope
Hahaha ๐๐คฃ๐คฃ๐คฃ
Bag of trouble you are
Haa! This is new year nah ๐คฃ๐
๐๐๐
Imagine me chatting with brainless person. Wait o, will she be able to identify wisdom or should we help out?
Lol this one loud ๐
I am learning from you guys
Just plagiarize.