You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago 😂😂😂 I nor know say you funny like this o Sleep typing? Lol
😃😃😃 shey you de whyne me ni.
One side of my brain de retouch sometimes, the wiring no complete I fit talk rubbish sha
😂😂😂
Wahala
Abeg go sleep more, I dey fear for the hangout 🤣
🤓😂
Why? We know you too 😘Love money. No shy away oo
You need to undergo surgery oo to avoid.....(complete it naa)
I think say na only me see the sleep typing ni 😂
Lol wahala for who dey sleep type o
I go like try am 🥲
Oya do, sha tag me when you are doing the typing
Na my trouble you dey find so 😂
You can come and learn from me
I am the coach on this 😉
Lol best Coach ever 😂
Hmmm, who you want deceive? Abeg, I want make you be the footballer
Hahaha 😂😂
Calm down babe
Sleep typist. Hahaha. Plagiarism loading
Ogbeni, na those chats from inside dream de sweet pass
I go like try the dream land chatting o, shay you go teach me 😂