You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Shey you say na for north? I nor dey north 🙄😑
Heheh so na why you dey ply ehn???
Men don dey finish oh, grab one now before you dey in triangle lol
🤣🤣🤣
Nor worry, I go grab myself...
Abi oo, you need half shewing gum lidis 😁
Abeg send am come sharply
I go go do the waybill when I commot from house 😁
No wahala 😂
Yes ma'am 😌
Lol I will give you my friend lol
I pray, men Sara full everywhere, just dey play oo 😂
Heheh ahhhh you are taken already bikonu
Taken by who oo abeg?
I wonder sef oo 🤣