You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace โ€ข 2 years ago

Oya make I drop my response now... I wan follow some people argue this matter.

How you go choose wisdom when you don already big finish ๐Ÿ˜‚ you nor get wisdom like this ni abi na second Solomon you wan become?

Well, as for me... God know, I don learn enough from am to know how to live life wisely so I nor go choose wisdom again, He don give me enough.

Will you go for money? If yes, why?

Because na money I never get... So many plans but without money, I can't execute them and those plans come to mind because of the wisdom wey I don get.

With money, even the rubbish wey person dey talk go dey make sense and people go be like "Teach us wisdom wise one" ๐Ÿคฃ just kidding!

But seriously, na money I go for... I dey go for wetin I never get abeg ๐Ÿ˜Œ

How far @etorobong @cleevesh and @stevenson7 make ona come fess ๐Ÿ˜‚๐Ÿƒโ€โ™€๏ธ

Sort: ย 

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

All the money wey Solomon get, na wisdom he day beg God for.
You suppose know say na wisdom be boss ๐Ÿ˜

You sure say you read that story well
Solomon nor get money before God give am wisdom and riches together
And again, Solomon nor choose wisdom to spend him money well... He choose am to rule God people well.

So I wan ask, you get people wey you wan rule abi you wan carry many wives and Concubines like Solomon wey get many wisdom do? ๐Ÿ˜‚

Oga choose money joor

"that it's better to get wisdom than gold"

Na solomon talk am oh no be me for proverbs ๐Ÿ˜

Oga if you're Christian, studying His words well... You have enough wisdom to go through this world.

So why choose wisdom again when you have it in your Bible? ๐Ÿคทโ€โ™€๏ธ
After all, the same Bible said "Money answereth all things" ๐Ÿ˜

I no fit convince you, me sef know ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Me and you go follow spend the money sha

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Better follow the money with me o
Wisdom ni wisdom ko

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
I go collect half

ย 2 years agoย (edited)ย 

The point isnโ€™t what he used to the money for, the point is did he get the money? Yes.

Of course, he got the money
And I'm also going to get the money too since I'm choosing money ๐Ÿฅด
Wisdom don dey already... And I repeat, nobody go fit wise reach Solomon for this life again so what are you saying? ๐Ÿ˜‚๐Ÿคจ

Na, Solomon never get money when God give am wisdom, na after but then with all the wisdom when he get he still fall short, hehe.

But last last na wisdom e use get money oo.as him ask for wisdom God vex say, OK take wisdom and money ๐Ÿคฃ

But remember, that one na Solomon, me na me and I dey go for wetin I nor get, Solomon nor need money nai make he ask for wisdom, wetin I wan use wisdom really do when God talk say the wisdom of man is a filthy rag before him?

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ it's alright..
I give up..

Hehe, please don't give up oo, make sure to get good reason why you dey choose wetin you choose oo, lol

I'm not giving up on my choice..
I'm giving up on the argument.

I still dey reason my answer for u Sha I dey come

I dey wait you ๐Ÿ˜‚

You don turn pastor lidis oo ๐Ÿคฃ

As in ehn ๐Ÿ˜‚
Nor mind this girl, she just dey give me inspiration anyhow ๐Ÿคฃ

Wisdom wan finish her naw, hehe. Make she dey give us more wisdom inspiration, I'm enjoying it ๐Ÿฅฐ

Abeg o
Because me I don choose money so
I go add her wisdom join my small one take grow my money ๐Ÿ˜‚

As in ehn, na so e just be oo, we money so we go fit buy their wisdom, hehe

My dear, think it well oo, it's not bad to have a change of mind when you see a good reason to.

Even Solomon get opportunity for life wet God ask am watin him want, him say wisdom because him no say last last money is a waste without wisdom

Oya tell me, aside the people wey Solomon rule well by judging cases wisely... Wetin he use him riches do? Many wives and many concubines, shey na wetin wise person suppose use money do ni

Hahahaha he had fun ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Eggzactly... Nor be the same thing as choosing money first then wisdom come in later?
Nor be the same self, choosing money first na be the best

My sister stick to your choice, don't mind @merit.ahama, you do need wisdom ๐Ÿฅฐ

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Wahala

Yes oo, better leave her, wisdom is what she needs now with time I know she will want to choose money, hehe.

No problem, I have let her be ๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚

Thank you mama ๐Ÿ˜‚

But e get some people wey be say normally dey get money, but dey still dey broke because when the money come Dem no no wetin to use am do

Them nor dey wise finish o
Why you think say you go nor go spend your money well if e come? ๐Ÿฅฒ

Me I nor dey think like that sha, na make we get wetin them dey call dream and working towards it... If the money show, you go know wetin to do with am

Make I allow u win

๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ
Na competition we dey before? I didn't know

Omg if you no get wisdom nothing you want use the money doo..
Na wisdom dey make you dream first..if not you suppose just no reason anything for your life.. Even to work self you no gree work

Exactly the point na... I have enough wisdom already that's why I'm asking for money ๐Ÿคทโ€โ™€๏ธ
Let's face it, it's just a question

Don't you earn money right now? How do you spend it? Do you do so foolishly? You're not the wisest but it doesn't mean you're foolish not to what your money should go into.

No one is saying wisdom isn't important, we all have different level of wisdom already... So yeah, I'm choosing to choose money in this question ๐Ÿ˜Œ

Your very much right baby girl..
But still wisdom Comes first.
If you don't have wisdom there's no way you think of leaving your bed at all. Money will come and go but wisdom remains

Money won't go if wisdom is applied and I'm saying I have enough wisdom to maintain money given to me ๐Ÿ™‚

Oya I give it to you... You win๐Ÿ˜„๐Ÿ˜„

So are you part of those people?

But why I go chose wisdom when e be say I dey give reasons why I want wisdom? That one alone is wisdom na, hehe.

Well, I'm happy to see you have wisdom now Sha, remember that was what you chose before? ๐Ÿคง

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
Can you stop? Why are you bringing my past back? ๐Ÿ˜ค

Hahaha, I have already stopped oo, it's you that is taking us back and I'm just following up, hehe

๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚๐Ÿ˜‚
This pikin will soon cry

Please I don't want to cry oo, I'm looking for things that will make me smile, hehe

It's funny how you are applying wisdom by chasing what you don't have which is money. ๐Ÿ˜‚

So this is what I'm trying to say, wisdom is the only means you money, you hear words like โ€œyou gass wise up to make amโ€ and even after you've made it โ€œyou gass wise up make you no go brokeโ€

So what do you say? ๐ŸŒš

And you're saying you're not wise to know how to make and spend your money as you are now?

Well, that isn't the case for me because there is what we call dreams... You set them, work towards them, wisdom has been there to make all that happen so I'll definitely have the wisdom to use the money if I have to choose it first.

I'm not saying wisdom isn't important, but it keeps growing... It's not something you have at once so I'll choose money first and wisdom would continue growing from the level of it that I have ๐Ÿ™‚

You are saying wisdom keeps growing but is it on its own?? Didn't you play a big role in increasing your wisdom?
Let me give a scenario, the reason why you started HIVE to make money is wisdom, and the reason why you're still here and firing up to still make money is wisdom. Some people haven't gotten much wisdom to Make money here on HIVE like some Ogs in this community. So wisdom is key and should come first in my opinion.

Exactly, so I'm choosing money now because I think I have just enough wisdom to use that money wisely.

And from what you're saying, it means you're choosing wisdom because you think you won't be able to spend the money you have wisely... Simple ๐Ÿ˜‚

So you have all wisdom?

I was clear enough to say, no one can be wise as Solomon again... So no, I have just enough wisdom for my living (including how I spend money)

I give up ๐Ÿ˜‚ @merit.ahama

It was nice sharing knowledge with you my boss, I'm new tho I guess that's why I would rest.

But fear my return ๐Ÿ˜‚

My guyyyyy i know say nothing make you choose wisdom..๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ when plenty things dey to do with money..
Buy guy e get wetin wisdom go do for you too way Money no go do oo.

And I don already get that wisdom, my life is going well, na money remain... Them nor dey wise finish normally ๐Ÿคทโ€โ™€๏ธ

Na it be say na wisdom you choose last last na..
Oya how the money want carry come??

I dey say I don get wisdom o
Na money I come choose from the question wey them ask

Lol issorite ๐Ÿคฃ

Legitttt

๐Ÿคฃ๐ŸคฃโœŒ๏ธ

ย 2 years agoย (edited)ย 

Okay okay
Why do you think weโ€™ll go to school if youโ€™re wisdom is evident in our everyday life... Why do people go to the extreme to go gain WISDOM on how to get MONEY
Why? Will you say you don't have enough wisdom?

Exactly na... We've gone through all that and have gained some wisdom... So why are you choosing wisdom again? ๐Ÿคฃ๐Ÿคฃ

Low key I feel like the question from the start has no condition

So it's would you rather have money and leave wisdom

So it's not focused on whether you've had wisdom, you get?

That's your own way of taking the question ๐Ÿฅฒ
I didn't give my answer with such in mind