Sort:  

Forgive me ma 😂😂😂
I say make I come prepare the way for everybody
Like John the Baptist 😁

Wonderful 😂
You sure say na everybody wey you dey prepare for wan go heaven so 🏃‍♀️

Normally people wey no go enter many pass people wey go enter, but we go continue to pray to God make he add us join list abi 😁

🤣🤣🤣
Amen o
Even if na the last number I dey for the list 🥲

People wey day this chat, na all of us day 😁

Nice one 😁

Na so e be oo, hehe

Fact 💯 no long cap.

Make we dey do good join the prayer too

Exactly 🙏🏾🙌🏾

Don't you know am with the keys? Better you seek my presence now

I'm at your presence now 🤲🏾

You're just standing. Do the needful

No fear you follow day 🤣

Yes o, very important
I nor dey fear, I just dey worry 😂

Wetin dey worry you 😂

Wahala for who nor go follow dey oo 😂

You sef follow 😅

Awwn, thank you ehn, you sef go follow normal normal, hehe

Big wahala but na person you be now so take a chill pill

As in ehn 😂

How was your day?

Wetin dey cause her fear 😂 na good person she be na

🤣🤣🤣

Lol, se you Wan go ni

Why not! I dey the road self like this 😁

Lol you Wan go before rapture lol

Anyhow e wan be, I sha wan go 😌

Heheh lol I pity you lol.... You go see pepper lol

You nor wan go?

Not yet lol

Okay oo 😄

Shuuuu see question, who no go wan go 😂

I nor sure oo but nothing is impossible, hehe

Haaa I no dey o, the one too deep... Na so e hold my breathe 😂

😂😂😂😂

Be nice small small na 😂

Lol pastor Chris lol

Boss 🤣

Odogwu fresh

🤝🏿🙌🏾

Show me way na

Jesus is the way, the truth and the life 😁

As in ehn, he nor dey play so? 😂

Heheh pstress hope lol

What are you saying now oo? 🙄🤣

Abi oo, Steven the Baptist 😂

🤣🙌🏾

Well done sir

Opppoorrr boss of the bosses

Heheh dey play

😂😂😂

Merit how far na

E nor far o
I dey find money 😒

Hehehehe I dey find wide lol

Nor be lie, abeg I never see the red carpet oo, I don ask sir Steven to go back first 😂

🤣🤣🤣
Red carpet don change color
Make ona waka for ground like that

Hahaha, why you like to dey buy cheap things sef? And you get mind dey choose wisdom oo, just dey play 😂

Na money I choose joor

Oh really! Thank God oo, hehe.

Am with it. You're careless. You left it under rain that's why I took it away. Just go home before I set my eyes on you now.

Haha, that rain fell at the right time, I've already reached at home, lol

You came late niyen

Abi na you come late 🙄

Dey play 😂