You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace ā¢ 2 years ago If this points nor reach me, I fit fight everybody for the next hangout šš¤£
Make I just send am to your direct na š
Abeg, better š
So that I nor go stress anybody next week... I'm waiting š
š¤£
Ehen
Everybody don rest now š
Daddy š„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗš„ŗ
I see am o š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©š©
I go spend am small small šššššššššššš
Correct ššššš
Lol š¤£
šš
Laugh well my Boss... I say make I try avoid vawulence na make I send warning but @stevenson7 don settle me, we are all good š
Vawulence Distributor
šš¾šš¾š¤£
Ahhh e get name?
What of salary? Them go pay for the position? š„² I dey accept transfer o
3 months trial period first
Ahhhh a whole three months? š„²
I dey quick dey give up o
The path to ultimate vawulence is not an easy one š