Sort:  

Normally people wey no go enter many pass people wey go enter, but we go continue to pray to God make he add us join list abi 😁

🤣🤣🤣
Amen o
Even if na the last number I dey for the list 🥲

People wey day this chat, na all of us day 😁

Nice one 😁

Na so e be oo, hehe

Fact 💯 no long cap.

Make we dey do good join the prayer too

Exactly 🙏🏾🙌🏾

Don't you know am with the keys? Better you seek my presence now

I'm at your presence now 🤲🏾

You're just standing. Do the needful

No fear you follow day 🤣

Yes o, very important
I nor dey fear, I just dey worry 😂

Wetin dey worry you 😂

Wahala for who nor go follow dey oo 😂

You sef follow 😅

Awwn, thank you ehn, you sef go follow normal normal, hehe

Big wahala but na person you be now so take a chill pill

As in ehn 😂

How was your day?

My day was great I'd say and yours?

Wetin dey cause her fear 😂 na good person she be na

🤣🤣🤣

Lol, se you Wan go ni

Why not! I dey the road self like this 😁

Lol you Wan go before rapture lol

Anyhow e wan be, I sha wan go 😌

Heheh lol I pity you lol.... You go see pepper lol

You nor wan go?

Not yet lol

Okay oo 😄

Shuuuu see question, who no go wan go 😂

I nor sure oo but nothing is impossible, hehe

Haaa I no dey o, the one too deep... Na so e hold my breathe 😂

😂😂😂😂

Be nice small small na 😂