You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Ahhh e get name? What of salary? Them go pay for the position? 🥲 I dey accept transfer o
3 months trial period first
Ahhhh a whole three months? 🥲
I dey quick dey give up o
The path to ultimate vawulence is not an easy one 😏
😂😂😂😂
Nor be lie
You Sabi 🤣🤝🏿