You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentmerit.ahama (76)in Speak Peace • 2 years ago Lol wahala for who dey sleep type o I go like try am 🥲
Oya do, sha tag me when you are doing the typing
Na my trouble you dey find so 😂
You can come and learn from me
I am the coach on this 😉
Lol best Coach ever 😂
Hmmm, who you want deceive? Abeg, I want make you be the footballer
Hahaha 😂😂
Calm down babe
Sleep typist. Hahaha. Plagiarism loading