Now about voters card; I am one of Nigeria’s problem because I don't have one, tried to get one but they frustrated me to a point that I gave up.
Babe, you don't have any? How will you then vote peter Obi?🤔
Abeg o, infact I carry God beg you sef 😀, go get am by all means and vote the lesser devil🤣🤣
Leave that old something claiming it's his turn and that of his lineage, mtchheww....senseless point , ndi president ...and that of Atiku that can be easily manipulated by his action, imagine ...oya take action!!
Let your pvc speak!!
I no dey vote ni 😆 I can't kill myself, I Don try to get oh, no way
Ohhh chimooo🙆🙆🙆 (omg)
This babe don vex ooo🤣🤣
This country will not frustrate me abeg, I can't deal, if I can, eventually I will though.
Online dey nah
You fit ask questions how dem dey do am
Abeg make them leave me
😂😂😂😂lol
We leave nobody
You go come carry go back because I no Dey disturb myself again
😂😂😂😂give me location
Bayelsa
Online wey don close..
How far baby?I am back o 😁😁
I thought they extended it to 30june abi nah normal one
Welcome back big baby💕
Oh that baby sounds thrilling 😁😍
Lol, e don tay person call you that abi?
Honestly...😭
I don't have either, tried getting but the crowd is alway too much and I can't stand crowd...
Esther, you can do it online biko
Please try plzzzzzz🤗
I no do o
Shey after online I would still have to go pick up in a station? I don't even have the time to do and wait in my local govt for card..
I saw what happened to people yesterday trying to get their cards...it cannot be me 🙄
Chaiiii
This babe don give up on this 🤩🤩
But I perfectly understand you...the waiting and the whole drama of getting the card can be frustrating.
However, the day I did mine, I went with my baby and the officials considered pregnant women and nursing mothers by attending to us almost immediately...I spent less than 30mins over there in Lekki
They try....
I am not taking chances
Oh my! And you must not carry the baby enter sun o
I tire o, help me ask her.. Well, he already agreed she is one of our ..🤐
mama say old something..😂
Hahaha🤩
😒😒 whatsup?
I don tell am oo
All my family members and friends must vote ooo
I fit get issue with anybody way complain of bad government without voting
Gbagam!!!!
Yes mama
Like you go change am for anybody straight up, abi? 🤣
If possible 😂
I hope you wont find another house to live in..
Why?
When you said you'd change am for everybody in the house.
Lol