You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Treasure ππ, I sight this your beans vs anger illustration π
Welcome mama, you sabi road o
Nor be small, she Sabi the road gon, lolz.
Yes o
Hehehe
Mama , πbe enjoying o
I hope so oo
No whyne me o
Hahaha π
D road straight Wella π
π π π€£π€£
As ehn, na top notch oo π€£
Nothing wey I no go hear from this engagement
It's getting interesting shaa ππ
Learning continues
Hahaha, as in ehn, we are learning and growing ππ