You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentobaro (74)in Speak Peace β’ 2 years ago The way you think amazes me sincerely!...π
You dey feel me? Make I feel myself small π
It ain't easy..π
You deserve something π
Oh my! Oya I am expecting it o, higher comrade...ππ
No dey whine younger comrade biko ππ
Ok na. Make younger comrade sha give us someone as he had said o. It s a debt already o. Mke I use am drink gaari.π«
You even get garri,π₯Ίπ«... Rich kid!
Ehh, na the gaari wey I wan still go borrow for a friend side 25 houses away..πΆββοΈπ