You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentobaro (74)in Speak Peace โข 2 years ago No dey whine younger comrade biko ๐๐
Ok na. Make younger comrade sha give us someone as he had said o. It s a debt already o. Mke I use am drink gaari.๐ซ
You even get garri,๐ฅบ๐ซ... Rich kid!
Ehh, na the gaari wey I wan still go borrow for a friend side 25 houses away..๐ถโโ๏ธ๐ญ
Arrgh... Doings!
When person go get friend to borrow from.
No cap, you be strong man๐ญ๐ช
Bro...
Oya help strong man now. ๐ญ