You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #28 - "Voting In Nigeria"View the full contextView the direct parentprechidi (55)in Speak Peace • 3 years ago Online dey nah You fit ask questions how dem dey do am
Abeg make them leave me
😂😂😂😂lol
We leave nobody
You go come carry go back because I no Dey disturb myself again
😂😂😂😂give me location
Bayelsa
ah..that place for GEJ, how is he doing? I heard he wanted to rerun sef.🚶
You heard fake news oh
Lol, na there i dey school na
I know 😆
Online wey don close..
How far baby?I am back o 😁😁
I thought they extended it to 30june abi nah normal one
Welcome back big baby💕
Oh that baby sounds thrilling 😁😍
Lol, e don tay person call you that abi?
Honestly...😭
Lol