You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #28 - "Voting In Nigeria"View the full contextView the direct parentprechidi (55)in Speak Peace • 3 years ago Lol Omo Tinubu is sick and old Did you watch the primaries?
Wasn't Bubu sick..?😅
What did he do???
Travel always for medical check-up
I dont know o.. I am only trying to say na sick he sick like Bubu too
Yes that what am saying
You want another sick person to rule you?
Its not my fault na. And when the normal one went to a sick party nko😂
I no get time to dey watch primary cos I already knew the person wey go win am
Ok o