Sort:  

Ahhh I nor know before say you nor get sense o 🥲
Abeg choose wisdom

🤣🤣🤣🤣
Trouble maker everywhere. I don see your hand everywhere.

🤣🤣🤣🤣
I ready for all of una wey dey choose wisdom 😂

Do your worst. Am waiting for you

I don run since o 🥲😂

Thank you, merit is just a bag of trouble 😵‍💫😃

So obvious she is 🤣

Just a bag? Thank God not a tollrope

Hahaha 😂🤣🤣🤣
Bag of trouble you are
Haa! This is new year nah 🤣🙂

😝😝😝

Imagine me chatting with brainless person. Wait o, will she be able to identify wisdom or should we help out?

Lol this one loud 😂

I am learning from you guys

Just plagiarize.