You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Heheheh no mind her she no no weytin sh dey talk heheeh 😂😂 you dey vex you dey mind your language
🤣🤣🤣🤣🤣he choke
Hehehe he must to choke oh heheehh
🤣🤣🤣🤣🤣
Abeg shift, na your vex? Abi na your personality?.
Lolz
Heheheh see me see wahala oh
He be like say you don chop the morning na hehehe 🤣🤣🤣
🤣🤣🤣
I only chop bread 🍞 and beans