You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Heheh 🤣🤣🤣 weytin I no sabi for this world heheh 🤣🤣🤣🤣,na song wey popular na .. Old school girl
@hopestylist ah! you don't know the song...Eeyahh...lol
Mr Sabi man @quduus1 Your head dey there...I hail you.😄
Wagbayi Omo iya mi hehehehe 🤣🤣🤣 lolz do yo understand that heheh, that is Yoruba oh, heehhe you are now lost heheh
Lost ke, mo wa pe lu e.
We don't get lost in the corner LOL
Heheh 🤣🤣🤣🤣 oya na opp commot body no Join body if you join body you collect hehehe 🤣🤣🤣🤣
Hahaha, e shock am oo 🤣🤣
See you, seems like you jam rock means oo 😂😂
Heheh 🤣🤣🤣🤣🤣
Yes oo
Me I'm not learning it oo, better come and teach us oo, after all you started it, lolz.
😂😂
Hehe.
Hahaha, who he this one? Better go learn how to dey drink water in case you dey vex 😏.
Water 💦 ko water ni heheh 🤣🤣🤣
Whatever, just do what you want, you already know that is what matter to me 😏