You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago This is too early oh lol... Sam dey vex lol
Hahaha, na so e supposed to be, lol. It's better like this, hehe
Heheh you are drunk
Is it not you that go and bring wine from north California 😂
Sure, it is
Yes dear
The guy don vex
Party no be afternoon something?
This party needs people to arrange chairs so e gat start early so that people go help arrange the chairs 😂
Who wan con arrange am lool
You don Sha dey arrange am so 😂😂
Hahaha 😂😂
Ok oo
Yes ma'am, lol
Oya let the arrangements begin
It has begun since sha, hehe, but you are welcome to the venue 😌
I don miss on item 7, hehehe
Who dey share am before so?
Heheh dey play
Keep playing ☺️
So much time for fun
Yes oo, this time na we go taya, hehe
I don even dey tire laidis 😂 😂
Lazy me 😂
Issorite, take it easy Sha, na small small, hehe
E shock me as I see the tag sef but e make sense jare. More time for engagement
Yeah, we get to spend more time together, hehe
Sure