You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Lol, Solomon no know weytin him dey do lol.. I dey California true true oh
Wisdom na your mate? 😂
Ehn, okay oo, abeg buy chocolate bread come oo, hehe. But Wait oo, na California you take dey cook the rice so? So na boy boy you dey even dey do for there? Eya, you really need the money oo 😜🤣