Sort: Β 

Aaaaah you for go her house na make you collect wotowoto from her husbandπŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Hehehehe 🀣🀣 her husband na my oga na so I no fit chop in eye ohh hshsjejej I get mouth but I no get mind hehehe

Better oooπŸ˜‚πŸ˜‚

Hehehehe I no dey pass my boundaries hehehehe 🀣🀣🀣

Hehehehe 🀣🀣🀣 you self Sabi good things hehe 😊😊😊

Which your Oga πŸ˜‚πŸ˜‚

Eng uche is my boss

πŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ‘οΈπŸ‘οΈ

🀣🀣🀣
Make he come and see
Experience is the best teacher

AbiπŸ˜‚πŸ˜‚

Sure babe
He go collect πŸ˜‚

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Fox, I be human being nah...I dey vex oo, but it's rare ... before I vex, den know that the stuff pained me so much and I was accused wrongly or something πŸ˜‚
But I dey vex jare... funny fox, come marry me join Engr Uche, lolz
Two husbands for me ..lol

Hehehehe 🀣🀣🀣 I no like am oh, engr uche na nice man so I no wan fall in hand hehehe I will show him this chat.
I have screenshoted it

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
Show him...go ahead πŸ€πŸ˜ƒπŸ˜Ž