You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Hehehehe the guy shock me aswear, why I go dey drink water when I dey vex ahahahaah 🤣🤣 to
Yes oo, it helps relax the nerves, you should try it sometimes 🥰😊.
Hehehehe 🤣🤣🤣 lol 🤣🤣 water can bo calm my own ohhh Lolz 😂🤣🤣 fire fire
It will, never say never, go and try it first 😉.
Hehehe abi mo tin try e ni heheheh 🤣🤣🤣 see you
No problem, when you try, you will give us updates naw.
It is called water therapy. It calms the nerve.
Hehehehe I guess I will try it because you look like doctor and I dey respect doctor aswear 🤫🤫🤫
Ahaha. Doctor kwa. Nah wetin I don try before and e work.
Hehehehe 🤣🤣🤣🤣 you con dey do like doctor, you don work as nurse before 😂😂😂😂😂😂😂😂😂
I no be nurse ooo. Nah just wetin I try before.
Hehehehe 🤣🤣🤣 bad guy looking good in suit heheh 🤣🤣🤣
I tell you. The water thing Nah my granpapa teach me.
Uhm, deep...! Maybe I'd try it someday.
Our nerves are calmed when we take water.
It is true anyway..
You will most likely pour the water away na..