My guyyyyy i know say nothing make you choose wisdom..🤣🤣🤣🤣 when plenty things dey to do with money..
Buy guy e get wetin wisdom go do for you too way Money no go do oo.
You are viewing a single comment's thread from:
My guyyyyy i know say nothing make you choose wisdom..🤣🤣🤣🤣 when plenty things dey to do with money..
Buy guy e get wetin wisdom go do for you too way Money no go do oo.
And I don already get that wisdom, my life is going well, na money remain... Them nor dey wise finish normally 🤷♀️
Na it be say na wisdom you choose last last na..
Oya how the money want carry come??
I dey say I don get wisdom o
Na money I come choose from the question wey them ask
Lol issorite 🤣
Legitttt
🤣🤣✌️