You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

Omg see all this people way want decieve me make I choose money my God pass unna..

Omg all this people way want confuse me make I choose money,my God pass unn😏@merit.ahama Igbo woman 🤣🤣🤣🤣.

WILL I GO FOR MONEY
OR
WISDOM.

omg I dey go with wisdom nothing you want tell me. First na wisdom go make you sit down know say "chai I suppose go school make I deyy successful.na wisdom go still make you no say ahhh I suppose find work dey do oo to get money..

Normally me way no like stress I for just sit down dey wait for money.
But who want give you free money way you no work for kwanu..

Last last wisdom sure pass oo to even get the free money.because ontop the free money you gat answer one or two questions.
Then if the money come, wisdom no deyy Person go just deyy float🤣🤣🤣 person go just dey buy wetin no nice then when the money don remain like 20k you go come draw timetable come turn great mathematician student 🤣🤣🤣🤣

Abeg wisdom fur me oo

Sort:  

We are all here to make money all thanks to the wisdom that led us this far

This is nice

Yes oo wisdom brought us this far..✌️😎

You pipo are just complicating things for yourselves 😂
You have the wisdom already to go to school and make money... Now the question after that is, which will you choose?

Money because the wisdom is there already! You're not getting it?

I dey tell u wisdom na him sure pass, wisdom to think right, speak right manage the money right. Infact we need wisdom in everything we do

Your right baby girl..

Like mind like us .
Even if some people wee not gree we will still choose wisdom over money

Only the examples when ona dey give Don show say ona get wisdom, na wa oo. Well my dear, foolishness is the way for me, you know, when the serpent deceived Eve in the garden of Eden, he told her that when she eats the fruit she will become wise like God and that made her easily give in. I pray God give you all the wisdom you seek 🥰🙏

Amennnnnn ride on mummy GO 😊😊😄