Sort:  

Oh wow
It's Friday already 😳

Who am I seeing here at this early hours of the day? 😁

Good morning sir and yes, it's Friday already, hehe

Good morning ma 😅
Hope you slept well?
You have abandoned my message na 😏

Yes I slept well.

I'm so sorwe about that, I don't make use of discord too much that's why

No worries 🙂
Glad you slept well

Yea, thank you

Always sleeping well dey play oh lol

Hahaha, please allow me play the play oo, lol

Heheh you must be kidding me

You are allowed, it's a free world 😜

You don too know @hopestylist scope.

Yes I slept well

Coming from the person that was still online on whatsapp till to 12 midnight. Dey play true true 😂 😂 😂

My guy sip na

Vawulence minister don show 🙌🏾

Ehn agba yahoo og

As in ehn, but make he shift from were I dey oo, if not he go collect, hehe

🤣🤣
You be assistant na shebi

Lolz

Ahhhh see you

Where you take dey see me so?

Thank God you know is early hours of the day... Your mates still dey sleep, wetin you dey do here 🙄

Hahaha, no naw, my mate don reach school since naw, na late I even dey late sef lidis.

And you still dey here 🙄
You wanna cry?

Hahaha, I'm still going to come in the next, so be prepared to beat to stupor, lol

No problem, let me get my cane ready 😑

You must be a stubborn student!! Haba!!, I must report you to your proprietress

I hate this kind of warning. Action please 🤪

😂😂😂
Ahhh be calming down o

Heheh, you on school already??? Or still at home?

I'm in school my dear but I will resume fully on Monday.

Okay my dear ❤️😞😀😞😞, I wish you all the best...
Tell those boys you are engaged to be married oh abeg...

I put all my card on you oh lok

My baby lol

Who is this one baby? 🙄😏

Yah my in law and also my baby lol

Leave @quduus1, make he just dey play 😅

Hmmm

Hmmmm chop you

Lolz, the rice don done?

@hopestylist na kerosene, I no sure say she even dey sleep at all

I nor sure too
So na now you dey wake up? You need cane 🙄

I dey always wake up early o. Apologize for coming late 😂

How I wan take believe you na 😂

This is too early oh lol...
Sam dey vex lol

Hahaha, na so e supposed to be, lol. It's better like this, hehe

Heheh you are drunk

Is it not you that go and bring wine from north California 😂

The guy don vex
Party no be afternoon something?

This party needs people to arrange chairs so e gat start early so that people go help arrange the chairs 😂

Who wan con arrange am lool

You don Sha dey arrange am so 😂😂

Hahaha 😂😂
Ok oo

Yes ma'am, lol

Oya let the arrangements begin

It has begun since sha, hehe, but you are welcome to the venue 😌

Heheh dey play

Keep playing ☺️

So much time for fun

Yes oo, this time na we go taya, hehe

I don even dey tire laidis 😂 😂

Lazy me 😂

E shock me as I see the tag sef but e make sense jare. More time for engagement

Yeah, we get to spend more time together, hehe

Sam did not sleep 😴😂

Hahaha, I'm very sure he did 😂

E shock you 😂

Na so e shock me too when I see the tag but I likeyyy

Yes I love it, hehe

Hahaha 😂🤣🤣🤣🤣
Funny you 😂

As I gentle reach 😜

How was your day mama

So stressful my dear
Like I am so tired 😩😴

Hopeee good morning dear 😍

Good morning dear

Good evening dear

How do you do my dear?

Shuooo be calming down na
Allow me come spread red carpet for you first before you enter 🙇‍♀️

Forgive me ma 😂😂😂
I say make I come prepare the way for everybody
Like John the Baptist 😁

Wonderful 😂
You sure say na everybody wey you dey prepare for wan go heaven so 🏃‍♀️

Normally people wey no go enter many pass people wey go enter, but we go continue to pray to God make he add us join list abi 😁

🤣🤣🤣
Amen o
Even if na the last number I dey for the list 🥲

People wey day this chat, na all of us day 😁

Na so e be oo, hehe

Fact 💯 no long cap.

Make we dey do good join the prayer too

Exactly 🙏🏾🙌🏾

Don't you know am with the keys? Better you seek my presence now

I'm at your presence now 🤲🏾

No fear you follow day 🤣

Yes o, very important
I nor dey fear, I just dey worry 😂

Wetin dey worry you 😂

Wahala for who nor go follow dey oo 😂

You sef follow 😅

Big wahala but na person you be now so take a chill pill

Wetin dey cause her fear 😂 na good person she be na

🤣🤣🤣

Lol, se you Wan go ni

Why not! I dey the road self like this 😁

Lol you Wan go before rapture lol

You nor wan go?

Shuuuu see question, who no go wan go 😂

I nor sure oo but nothing is impossible, hehe

Haaa I no dey o, the one too deep... Na so e hold my breathe 😂

😂😂😂😂

Be nice small small na 😂

Lol pastor Chris lol

Boss 🤣

Odogwu fresh

As in ehn, he nor dey play so? 😂

Heheh pstress hope lol

What are you saying now oo? 🙄🤣

Abi oo, Steven the Baptist 😂

🤣🙌🏾

Well done sir

Opppoorrr boss of the bosses

Heheh dey play

😂😂😂

Merit how far na

E nor far o
I dey find money 😒

Hehehehe I dey find wide lol

Nor be lie, abeg I never see the red carpet oo, I don ask sir Steven to go back first 😂

🤣🤣🤣
Red carpet don change color
Make ona waka for ground like that

Hahaha, why you like to dey buy cheap things sef? And you get mind dey choose wisdom oo, just dey play 😂

Na money I choose joor

Oh really! Thank God oo, hehe.

Am with it. You're careless. You left it under rain that's why I took it away. Just go home before I set my eyes on you now.

Haha, that rain fell at the right time, I've already reached at home, lol

You came late niyen

Abi na you come late 🙄

Dey play 😂

Oh my God lol

Why are you shouting this early morning?

I miss you ni

Awwn, I miss you too sha

Like It took me unaware 😂

Eya, thank God, now you are aware, hehe

Please tell her oh

Yes I have telled her, lol

Hahaha 😂
Yesoo

You are welcome on board, hehe

He schock me too 😅

Hahaha 😂👍

Hehehe the boss is here 🙌 wisdom go overflow 💃

I swear 🤣

🙌🙌🙌

Hey, also add 100 Ecency point to the prize pool permanently. 🙂
@samostically

If this points nor reach me, I fit fight everybody for the next hangout 😂🤣

Make I just send am to your direct na 😅

Abeg, better 😌
So that I nor go stress anybody next week... I'm waiting 😂

🤣

Ehen
Everybody don rest now 😁

Daddy 🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺🥺

I see am o 😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩😩

I go spend am small small 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Correct 😂😂😂😂😂

Lol 🤣

😁😁
Laugh well my Boss... I say make I try avoid vawulence na make I send warning but @stevenson7 don settle me, we are all good 😂

Vawulence Distributor
🙌🏾🙌🏾🤣

Ahhh e get name?
What of salary? Them go pay for the position? 🥲 I dey accept transfer o

3 months trial period first

Permanently u say🤣

Thank you!

Yes boss 😁
My little contribution to your project
Or if you think me boosting and curating the post would be better, then let's do that one

The points are okay. Thank you too. 😭😭😭

Boss how far @starstrings01 Them say I go drop link for you 🥺

No forget your boy oh

message me for discord boss...

Done 🙌🏾

And I landed safely with lots of trouble to dish out... Who need some? 🙂

Finally 🙂
Thanks for the tag @sam.hangout ✌️

Haa! Sam
I am still sleeping oo 😂😂
Kilode...this one came out very early 😂😂

🤣🤣🤣🤣

You're still sleeping ni
Sleeping and typing abi? Nkem need some flogging 😂

Hahaha 😂😂😂
Leave me oo 😂

I forgot to charge my phone when hubby put on the generator...now, I am managing my battery 😭🔋 until he returns from work 🚶🚶🚶

Eyaa we are almost in the same wahala... My phone battery is almost down as well 🥲

Waiting for dad to get back home

Don't allow me to pour you wata for bed oh! Sleeping muruanya hahaha 😄

Hahaha 😂😂😂😂😂🤣🤣🤣🤣🤣
Make una leave Nkem oo 😂

For wetin nah. Shee you be Naija babe?

Ya it's Friday, it's been a while I'm back

Thank you so much Sam for the tag

Happy Friday beloved😁😁 who's in for some trouble? Today we die here😁😁

Hello fridaaaaay..💃💃

I'm up.
Thanks alot fur the tags..
Were my people in here for good fun

I don happen again oh! Make una come oh! @fasacity, @hivedeb, @chdistickz follow me as I dey go this party wey Sam prepare for us. Happy weekend sweet Nigerians. I love guys die! Hahaha 😄 who don miss me since last weekend? Talk oh, make I know my darlings for here. Hahaha 😄. Nkem, I dey for your domot dey wait for you.

Thanks for the invite dear, hope chicken dey for this party?

Thank you, I am here already 👍😎

Please can my name be added

Sure it will be added, thank you for joining us once again.

I appreciate

Up till now, I haven't receive my one hive as you promised last week.

I'm sorry, I might have skipped your name, @hopestylist please send @marajah 1 Hive.

Wow, thanks.