You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #55 - "MONEY VS WISDOM"

in Speak Peace2 years ago

Omoor na the same state and experience I just pass through. The money wey I dey spend per week, I dey wonder how he dey take vanish when I no know weytin I use am for. But I don start to dey watchful, the money no dey take quick run.

Today na Friday, and the total money wey I don spend since Monday na 3k... if na before he go don enter 20k or he go even pass self.

Sort:  

So as you can see now, you don get wisdom on how to spend your money well

So why you go choose wisdom again? 😂 When money dey the option

This lady is like u and money get issues oo

We nor get self, na make I dey choose am 😂

E chose wisdom no be because e no get, but because, e want more. Leave am alone.

You're economical. But, make e no pass like that oo to avoid some deficiencies 🤣😂 Keep it up. Seek for more wisdom.