Hmm... you know say most wise men wey I don see dem no too dey get money because they know say money na vanity and na waste of time to seek for it.
So when you don get the wisdom, you go see say he no need make you dey pursue for money. Make you just dey your dey.
Exactly
No be the money to bring happiness or eternal life but money go make life easy sha